Fashion, Entertainment, First Class News Updates on the Hour Every Hour, Gossip, Social Media Marketing n generally in d Biz to keep Y'all Well Entertained.... For Brand Promos and Advert Placements, Contact us on irelateblogz@yahoo.com
Una no want make she pregnant, abi wetin be the reward for marriage no be to bear children..... infact una wahala don too much on this celebs o, try dey leave dem alone small small nah, shebi silifa wey dey leave adjacent your house sef just get married 2months ago and she don get belle, why u know talk about her?.... Ogaaaaaa oooooo.

ReplyDeleteBlackky.